Charles Oputa aka Charly Boy | File Photo

‘Their commitment to justice, equity, and speaking up for the common man dey ginger me to continue my own fight’
By Valentine Amanze
A socialiate and human rights activist, Mr Charles Oputa aka Charly Boy Area Fada 1, has commended Nigeria’s fearless crictics for their courage and sacrifice to ensure a united nation.
The fearless Nigerians, described as warriors, include David Hundeyin, Rufai Oseni, Folarin Falana aka Falz, Aisha Yusuf, Dele Farotimi and Kate Henshaw.
Oputa made the commendation in his X, @AreaFada1, on Friday December 1, 2023.
He stated: “My fellow Nigerians, I dey hail una o!
“Today, I want to give kudos to some fearless voices wey dey Naija. People like David Hundeyin, Rufai Oseni, Folarin Falana aka Falz, Aisha Yusuf, Dele Farotimi and the ever-amazing Kate Henshaw. Dem plenty pass dis ones oooo, na so I go dey call dem out in future.
Also read: Photo: The man Nigerians want, by Charly Boy
“These warriors of truth, dey ginger me well-well to no stop dey talk for the ordinary man, the work I don dey do for over 35 years now. E get many people wey don join this journey, but these ones, dem be like fertilizer wey dey make the change wey we dey pray for.
“Their commitment to justice, equity, and speaking up for the common man dey ginger me to continue my own fight.
“Na their work make my fuel no fit finish. So, make we give them the accolades wey dem deserve, make we thank them well-well, and make we encourage them to continue their good work. The road no easy, but with people like them, we fit achieve the change wey we desire.
“Bless up, my fellow warriors!
#VoicesOfNaija”
valoa2000@yahoo.com